Wednesday, 7 January 2015

Joke hour......a must laugh joke

I Enterd a bus from kogi to kwara. After some mins, I decided
to scare other passengers. So I brought
out my phone.. And immediately I started
faking a call.'' hello oga, I don dey press that button since, but the
bomb no gree blow. Na the blue one i go press or the red one? Ok
The red one? I go do am now'' come and see reactions. Igbo
man: (picks his fone to make a call) '' hello Chukwudi, run
now to apapa and wait for my container. Its like i will die
today but make sure you collect my money from chijioke..
Yoruba woman: '' driver wêré,. So u can't stop for sombody to
come down? Oloshi.. I was just laughing inside until the hausa
man sitting close to me said (to me). Hausa man: '' oga abeg
That time wey you dey make call, abeg where them say make you press so
That the bomb go blow? Coz i don dey press my own self since
and the thing never blow. I no even allow make him finish the talk, I jumped out of the luxurious through window.! Real Bomb menh.

See me see trouble oooh, Me wey dey play........

No comments: